Tonto,u wack 4 muzik abeg...see,anybody wey praise dis ur glorified bullshit no dey tell u d truth...babe,tk my word n face ur acting career..u r a good actor n I admire dat a lot ..dnt force muzik into ur line instead use d money upgrade some upcoming talented artist dem....
Tonto baby oku, I loved its ova and crazically fit but I didn't feel this one @ all but its all good
ReplyDeleteU try tonto keep it up dis one no fowlo @all very soon u will rise to d top
ReplyDeleteTonto,u wack 4 muzik abeg...see,anybody wey praise dis ur glorified bullshit no dey tell u d truth...babe,tk my word n face ur acting career..u r a good actor n I admire dat a lot ..dnt force muzik into ur line instead use d money upgrade some upcoming talented artist dem....
ReplyDelete